Prophecy 71 WETIN DEY BEEN DEY SEALED UP IS NOW REVEALED!


Prophecy 71
WETIN DEY BEEN DEY SEALED UP IS NOW REVEALED!

Dis prophecy come thru Prophet Elisabeth Elijah (Elisheva Eliyahu)
November 1, 2003

Dis na from Prophecy 105, YAHUVEH say to put dis up for all Prophecies from now on: I warn you a long time ago Elisabeth [Elisheva], make you no call dis Ministry after a man or a woman name.
Even before dis Ministry start, I put am for your spirit. Becos nothing wey dey here come from your hand.Nothing wey dey here commot from your mouth. Na from di Mouth of YAHUVEH dis take come out. Na from di Mouth of YAHUSHUA, your MASHIACH, na dis take come out.
Na from di Mouth of di RUACH HA KODESH, your IMMAYAH, na dis take come out. If to say na by your hand e for don fail long time ago. Na by di SHKHINYAH GLORY Wind
wey dey blow across dis earth, di HOLY Wind of Revival. No be by your breath, or e for don fail. Isaiah 42:8

For July 2010, YAHUVEH GOD also say to add di following as a warning to those wey dey mock:
But dem mock di Messengers of GOD, despised HIS Words,
and no take HIS Prophets serious, until di Wrath of YAHUVEH
arise against HIS People, till there was no remedy.

2 Chronicles 36:16

* * * * * * *

Prophecy Begins


I send MY Holy Angel to dis Woman Servant months ago with dis prophetic message. As MY Holy Angel dey tell her dis word as he stand for near her bed, she write dis Prophetic Message down where I share a secret wey never come out until now. MY Angel tell her say now no be di time to release dis message na for an appointed time now na di time to reveal wetin been dey secret! I dey tell MY secrets to MY Apostles and Prophets and everybody wey go listen.

(I don include many scripture to teach along with di Words wey YAHUSHUA speak through me. I know say persecution go come with dis new revelation but please remember I no only be di messenger of di message I also dey seek for more revelation as to wetin all of dis means. Please no stone di messenger with your insults but if you do I know say no be me you persecute but di GOD YAHUVEH and YAHUSHUA wey anointed me and send me out to both Jew and Gentile.)

I AM YAHUVEH Ancient of Days; MY demand for Holiness never change. ME, YAHUVEH dey patient so far but I no go dey patient much longer or I go have to apologize to Sodom and Gomorrah. (Gen 18:20-19:30) Oh evil and perverse endtime generation, you no go fit consecrate and ask for MY Blessings on di seed of satan or on a bishop wey dey ordained from hell wey I go vomit out of MY mouth. (Rev.3:16) Church of di Episcopalians I warn you now, to those wey don allow dis evil, those wey no protest first against abortion and now homosexuality, you don make your bed with Jezebel (Rev. 2: 20-23) and if you no flee from dis church of Babylon you shall make your bed in hell and di Lake of Fire.

MY Word cannot lie, di Holy don become more Holy and di evil don become more evil. Where are MY Holy ones to protest against dis sinful abominations wey dey take place not only for outside of that wey be like unto Sodom and Gomorrah, but now that same sinful abomination dey inside di buildings with people wey claim say dem dey Holy. By allowing di sinful and evil lifestyle and other sinful abominations, dem no dey rebuke and dem no dey warn those wey dey partake in all dis abominations, you don even welcome and invited in di spirits like unto a Sodom and Gomorrah into your churches and temples. All those wey don do dis I declare am say you do not know ME.

You wey don deny, remove MY Ten Commandments also called di Torah, you just stand by and watch without any protest as dem remove a tablet of stone for Alabama without lifting up a prayer of protest or weeping and wailing or helping Judge Roy Moore in anyway. I tell you dis; YOU DO NOT EVEN KNOW ME! I don allow dis test as I tell dis Woman Servant to fulfill dis prophecy for Ezekiel 9. How be say na only few people protested and dey protest even now. Where all di millions wey dey around di world wey supposed to be protecting MY commandments? Na Only a di very few don do so.

You wey don deny MY Sacred Name, MY Torah and continue to live in sin even though at one time you accepted di shed Blood of forgiveness of MY Son YAHUSHUA. Becos you insist on living inside di pig house and serving satan, you don match di shed blood and mercy of MY Son YAHUSHUA for under your feet. (Heb 10:26-29) There is no more forgiveness, knowing say e dey wrong and you watch, listen or join of dis sinful abominations wey I hate. I dey speak dis warning to those wey claim say dem be MINE no be di heathen wey no know any better. JUDGMENT GO STARTS AT DI HOUSE OF ME, YAHUVEH! (1 Peter 4:17)

I rebuke those wey never yet pray to di same God YAHUVEH wey rain down fire and brimstone on di same sins like unto Sodom and Gomorrah. You never yet pray say make ME, YAHUVEH, take vengeance from Heaven on di seed of satan as dem dey do am again. (Psalm 94:1) (Romans 12:19) ME, YAHUVEH, I no dey blind or deaf! ME, YAHUVEH, I AM di same Creator and MY Beloved SON na di same MESSIAH, We are di same GOD Yesterday, today and forever. WE no dey change into man’s image or manmade doctrines or man’s idea of wetin sin be. ME, YAHUVEH, I AM Holy and I demand Holiness from those wey claim say dem belong to ME and MY Son YAHUSHUA. I demand Holiness from all those wey say “Dem dey washed in di shed Blood of MY Son YAHUSHUA”.

I give YAHUSHUA as a perfect sacrificial lamb without sin to wash away di sins of man; and yet now all dis people wey claim that blood, now dey do sinful abominations, even evil for behind di pulpits. (Heb 6:4-7) proving say dem no belong to ME or YAHUSHUA but dem be di seed of satan. some of dem na those wey like to cause war wey dey enjoy and take pride to shed innocent blood becos of greed, wealth, lands and prosperities sake. Dis ones also na di seed of satan. I ask you, “Wetin be di price of oil?” Wetin be di price and value of a life?” (Matt 6:26)

You wey dey do dis things or allow dis thing or even dey remain silent by not protesting or praying against dis sinful abominations you be coward and you go make your in hell and swim forever in di Lake of Fire with your true father satan. Becos you don chose to follow satan, to believe satan, obey satan and to deceive others, so you go reap di reward of satan.
Woe to America. I warn thru dis Woman Servant thru prophetic warnings in di past say America go burn if e no repent. ME, YAHUVEH, I be God of Consuming Fire, (Deut. 4:24) MY breath dey full of burning rage wey dey continue to make hell to be a mighty fire, that great anger don dey fill up for far too long (Rev.18:2-24). Be aware say di more mercy wey I show and di more time wey I give to repent, di more dis world don become full of un-holiness, perversions, abominations and un-repentance. Where are those wey dey call demsef Holy? Where are di prayer intercessors and warriors? Why be say those wey dey speak MY words of old and new no dey protest, rebuking and warning? I have a few wey dey do dis but oh so very few. (Zeph 3:13) (Amos 5:15)

You wey gather together to watch an old sick man full of demons and he dey under MY wrath becos he dey steal MY glory and encourage people to worship him, to bow down to him, kiss his hand, a hand made of ordinary dust and bow down to ordinary idols. Millions dey listen and strive to obey dis one wey dey call himself a pope. You wey dey call yoursef Catholics I command you now, run from di churches of Babylon. My Torah commandments clearly say ‘you shall have no other gods except ME.’ (Ex 20:3) Who be your creator and yet how many don do dis. You call yoursef MINE and yet you no even know ME if you no run, hell and di Lake of fire na wetin you go see.

Be not deceived I know who are MY sheep and who be satan’s seed, also called di goats. MY sheep only dey eat where di Good Shepherd YAHUSHUA lead dem to green pastures. Satan’s goats, his seed go eat anything, swallows any false doctrines or lies.
Satan sow his own seed of rebellion and disobedience into di goats dey defy everything wey dey Holy, dey defy everything wey be truth, dey twist MY Holy Scriptures to conform to di ways of ordinary man dem dey wickedly change, dey oppose, dey reject and rewrite MY Torah and MY commands. Satan seed dey do di same sins wey dey in di beginning even before di creation of di earth when I form your souls in Heaven.

ME, YAHUVEH, wey created your souls know who go follow, love, obey and go dey loyal to ME. (Jer 1:4-5) ME, YAHUVEH, know who go follow in rebellion and desire to have MY authority and dominion. (John 17:12) As satan fight to be god before di creation of di world, (Isa 14:12-15) he don convince his seed now say dem be di manifested sons of God, equal to YAHUSHUA in all ways. Before anybody go forget na only thru YAHUSHUA’s Name and shed Blood can anyone have access to ME, YAHUVEH. How many have been deceived becos dem forget say I grafted in all those wey I now call Holy. (Rom 11:13-36) For all have sinned and fallen short of di Glory of I, YAHUVEH, except one, HIS Name na YAHUSHUA. Na only because of John 3: 15-21.

All of di souls wey betray ME , YAHUVEH, for di battle before di creation of di earth, don betray and go betray ME, YAHUVEH, again. Dis na how ME, YAHUVEH, take predestined and know in advance those wey their names go dey for di Lamb Book of life or no dey for di Lamb Book of Life (Rev.17:8). When di 3 books are opened where your name go dey? Will it be in di book of redemption, di book of di erased out, (Ex 32:32-33) (Rev. 3:5) or for di book of di damned? Now you can understand MY Holy Scripture wey say “ all of una dey work out your own salvation with fear and trembling” (Phil. 2:12)

Reincarnation na a lie of di father of all lies. You no dey die and continue to come back to earth in other forms or shape until you go become good enough to enter Heaven. As di Holy Scriptures take talk say ‘human being dey appointed one time to die and then di judgment go follow. (Heb 9:27) Every soul don already make that choice before di foundation of di earth was created. Whether your loyalty na to ME, YAHUVEH, or to satan di father of all lies. Di first lie wey satan talk na when satan say him go become like ME, YAHUVEH, and have MY authority. A third of all di angels believed dis lie along with multitudes of souls wey chose sides. Becos in every soul I don give dem di gift of free-will. (Rev. 12:4-9)

As I judge satan wey him name na Lucifer, I also judge and condemn and give out di sentences to no be only Lucifer but to all his fallen angels and all di souls wey betray ME, YAHUVEH, and YAHUSHUA. Di souls wey dey loyal to ME, YAHUVEH, before di foundation of di earth as well as di souls wey betray ME, YAHUVEH, I send dem to di earth thru di seed of Adam and Eve. Satan was also cast down. Satan again dey look for how to turn MY creations against ME, both man and animal. Again MY Children disobey and rebel against their loving Father. Satan motivation na to provoke ME, YAHUVEH, to such a rage wey I go destroy wetin I, YAHUVEH, and MY Son YAHUSHUA so lovingly created, but instead, after di fall of Adam and Eve MY own beloved Son YAHUSHUA offer himself as a redeemer, to be born as a human created only by ME, YAHUVEH supernaturally.

YAHUSHUA become like a Second Adam with flesh and blood, but as Adam take bring sin into di world, MY HOLY BLOOD IN YAHUSHUA wash di sins away and di desire to sin away from everybody wey accepted MY Gift wey ME, YAHUVEH, give at Calvary. Only di souls before di foundation of di earth, wey dey loyal to ME, YAHUVEH and YAHUSHUA then, go accept, love, obey, fight un-holiness and fight satan and all dis abominations now.

Di souls that were created before di foundation of di earth wey follow Lucifer in rebellion against ME, YAHUVEH, and YAHUSHUA and MY Host of Holy Angels, (Rev.12:9) dem were given a choice at that time before di foundation of di earth, but when dem born dem on dis earth di choice of those souls dem don already make am. Di souls wey follow Lucifer then no get choice but to follow satan again on earth and reap wetin satan sow. Dis na di judgment of man.

Salvation was already pre-destined. Di reprobate go remain reprobate for eternity. (Jer 6: 27-30) clearly say ME, YAHUVEH, call dem rejected silver, dem be as dross or lead, dead weight. Di souls wey no worship and serve ME, YAHUVEH, before di foundation of di earth no go get di desire to serve ME, YAHUVEH, on earth.

Just like di evil pharaoh although say I give am chance time and again he could not repent and turn from evil becos ME, YAHUVEH, make his heart to be hard becos his soul betray ME before di foundation of di earth. (Ex 7:13) Now you can understand why Jacob I loved and Esau I hated (Rom 9:13, Mal.1:3) along with Goliath, Ahab, Jezebel, Judas, Ananias and Sapphira (Acts 5:1-10) just to give examples of who were born for destruction. Di decision wey dey make on earth dem don already make am in heaven when di battle of good vs. evil first happen . That decision of every soul wey dem born on earth already dey for inside every baby born on earth.
You dey walk on top of hell and although say hell was created for satan and his angels wey rebel against ME, YAHUVEH (Matt 25:41). ME, YAHUVEH, di Creator of your souls already know if you go join dem in hell. (II Pet 2:2-10) and whether you go make your home in di Lake of Fire with satan, di false prophet, and di anti messiah (Rev.19:20) (Rev.21:8) and all of satan’s seed wey follow satan before di foundation of di earth. Not one soul wey I created from di foundation of di earth wey their names don already dey recorded in Heaven will be lost just as YAHUSHUA talk am in di Holy Scriptures.

Anyone wey no acknowledge YAHUSHUA as God/MESSIAH di only begotten Son of YAHUVEH di Father GOD Creator of all, make that decision before di foundation of di earth and their mind and hearts no go fit be changed. No matter what religion you claim, only di souls wey no betray MY Son YAHUSHUA and ME, YAHUVEH, before di foundation of di earth will be saved from hell and di Lake of Fire. All di others na reprobate and go share in di same fate or don already dey hell. NOW na di time of salvation.
As you read dis there is an anointing wey no be like any wey ME, YAHUVEH, don give anyone so far. Read dis aloud and di scales go fall from your eyes, spiritually your deaf ears go become open. You no go any longer be able to just get di form of Godliness but no Godliness for inside you, deceiving others, if you hear ME, YAHUVEH, and believe dis prophetic message. Di decision wey you make before you were born on earth go manifest before all. Dis na warning to everybody good and evil.

Di souls wey join in di battle before di foundation of di earth wey start to fight on di side of Holiness against Lucifer and his 1/3 of angels and then allow Lucifer lies to enter their souls, dem too betray ME, YAHUVEH. (Rev.13-8)
Dem now dey pay di price becos their names dey in di book of di erased out, dem be traitors first in Heaven and now for earth. Dis people start out following ME, YAHUVEH, and YAHUSHUA believing di bible, obeying MY Commands, MY Torah and then dem forsake everything wey dey Holy. I create dis souls and put dem into a human body and dem dey doomed to reap satans reward of hell and di Lake of Fire.

Everyone wey dey read dis now make you hear dis, ME, YAHUVEH, command you to share dis with all di people wey you know, to reassure dem, say not one person wey their name dey for di Lambs Book of Life go worship di beast or accept di Mark of di Beast! (Rev 13:15-17) Not one person wey ME, YAHUVEH, go lose to satan and his kingdom. Not any dey loyal to ME, YAHUVEH, and MY SON YAHUSHUA for that great battle before di foundation of di earth go go to hell or di Lake of Fire. Just as ME YAHUVEH send MY SON YAHUSHUA to save MY beloved children from di sin wey Adam and Eve cos. ME, YAHUVEH, go once again send MY Beloved Son YAHUSHUA to save MY Loyal Holy Children. Look up children, even though di world dey lift their nose and laugh truly your redemption dey draw near. (Luke 21:28)
Beloved Ones, dis world no be your home. You just be travelers wey dey passing thru. Your mansions, treasures, and rewards dey wait you for Heaven. No store up , earthly treasures wey you no go fit take with you, but store dem in Heaven, let your storehouses dey full in Heaven. (Matt 6 19-20) (Mal 3:8-12) So Children, as you see dis world become consumed by ME, YAHUVEH, a GOD that is a consuming Fire, (Heb 12:29). Know dis, na di Living Water, (John 4:10) di Name and di Blood of YAHUSHUA that will protect you from di fire of MY great anger. Know dis Children, na only di Name and di Blood of YAHUSHUA dey hide you and only if you dey worshipping and serving YAHUSHUA and dey fight to obey. I AM YAHUVEH and I will not be mocked.

California, Phoenix Arizona, Montana, Canada and all over di world you don feel di heat of MY great anger one way or another. Why you no put your Creator and Savior first in your life and love? Why do you love your houses more than di Creator wey give you your houses, land, wealth and possessions? You no realize how say, no be only di fires wey come but how many lives wey I protect becos of MY mercy and love? Dis na only a taste of wetin dey come before di Great Tribulation. Get your life in good order now before e go be too late. (Deut 9:3)

Now dis world and people dey experience labor pains. Di earth dey feel di pain of childbirth as di ground dey vibrate and shake before ME, YAHUVEH, allow di Great Tribulation wey go be like no kind horror wey you don ever see. (Matt 24) (Mark 13:8) Not one soul before di foundation of di world wey defend ME, YAHUVEH, then wey I go forsake. MY great wrath na for MY enemies, as e be then, na so e go be again.

You who stay silent for di Churches, You wey be chair warmers wey dey attend church service regularly, you wey dey sing psalms and hymns to ME, YAHUVEH, and YAHUSHUA and you dey quote Holy Scriptures and yet you no demand say make your spiritual leaders speak out or protest against dis sinful abominations. You see those wey call demsef bishops, pastors, spiritual leaders, political leaders and Christian musicians wey dey lead souls astray by not doing anything to protest, dem no even dey hold all night prayer intercessions. Abortion na murder! Homosexuality na abomination! You wey dey call yoursef MINE, dey call yoursef Holy and yet you no warn others, I hold you accountable as well as your spiritual leaders. You don remain silent for too long.

You wey dey call yoursef Spiritual leaders but for MY eyes you no be leader at all becos you sold yoursef to di highest buyer as ordinary prostitute as you dey take di tax free bribes and allow di Government to cover your mouth. You become traitor and a coward, Need I remind you say in di Book of Revelations where cowards and traitors go end up? Beware church congregations di Spirit of di Pastor or Spiritual leader na di Spirit of di Churches and Temples. You with spiritual ears to listen and spiritual eyes to see have been given di gift of discernment. I, YAHUVEH, now give you di command to speak up now before e go too late and your freedom of speech dem go completely take am away.

Why be say MY Holy people no dey rally, boycot, or protest loudly when lesbian musicians dey promote di spirit of homosexuality directed at di youth of dis world? With an open mouth kiss between Britney Spears and Madonna wey dey mockingly call a kiss that was felt and heard around dis world. You never yet recognize di seed of satan? Na dis be wetin you want your Children to become? There was another kiss long ago wey dey world feel and hear around dis world and na when Judas kiss YAHUSHUA on di cheek. So satan use a kiss to mock again and where are di Holy people to shout loudly and protest? (Lev 18:22) (Rom 24:32)

Where are di Holy people Wey ME, YAHUVEH, don bless abundantly with di wealth and possessions of dis world? Wey go help di few Holy people like dis Woman Servant wey dey sound di trumpet? wey go gather together on dis wall? Remember I go hold your accountable for wetin you do with di blessings, talents and gifts wey I, YAHUVEH, don give you.

Satan dey give wealth to his servants wey be his seed to take deceive di masses of people. Where are MY Holy ones wey I don abundantly bless? Why una no dey raise up for such a time as dis? Why una no join hands with dis ministry and other ministries wey ME, YAHUVEH, use as MY mouthpieces? You no yet understand say I, YAHUVEH, blessed you with your jobs, with wealth and your possessions and lands, houses, so that you go use am not only for your needs but for di Kingdom of Heaven’s Glory, to speak out, to fight, to rebuke and warn all those wey dey unholy.

ME, YAHUVEH, no dey give you di wealth, land and possessions to build up your treasures on earth where fires, floods, earthquakes, hurricanes, tornadoes, volcanoes and thieves go take am away in seconds. I advice you now, to use your income and possessions to bring ME, YAHUVEH, and YAHUSHUA praise honor and glory. Make you build up your treasures no be for earth but in Heaven, becos I warn you, you no realize how many wey dey read dis now, if you make am to Heaven, you go find out say for Heaven e go be as if you are bankrupt, your storehouses and vaults dey empty.

To those wey dey give millions to charities for your own name, for your own glory and for tax exemptions; no rewards for Heaven dey wait you if you no do am in di name of YAHUSHUA, if you no do am as a child of YAHUSHUA. Your good works dey follow you to Heaven only after you don accept YAHUSHUA as MESSIAH and strive to obey HIM and love HIM first in your life, and only when you do dis for YAHUSHUA’s glory and for di sake of di Kingdom of Heaven wey e go stand.

To all those wey be heathen and refuse YAHUSHUA as MESSIAH, refuse to obey MY Ten Commandments, any good works wey you do e no matter how many millions wey you give e no go buy you a home in Heaven. Again I say your good works will be remembered no more and you go reside in hell along with di poor sinners.

I don give dis Woman Servant wey dey speak out dis promise a quick look of her rewards. Now di same promise nain I give to you wey be partners for dis ministry, wey dey labor with dis ministry as you sacrifice your tithes and offerings with dem dis na reminder of where you dey store your treasures. All of una go stand together and share di same rewards in Heaven.

Di greatest reward wey I show MY Apostolic prophetic Woman Servant Apostle Elisabeth Elijah [Elisheva Eliyahu] for vision go be meeting and hugging all di souls around di world who have been blessed thru dis ministry and hear di secret truths wey ME, YAHUVEH, don reveal.

You no wonder why wey you don witness so many times to others about di saving Blood of YAHUSHUA and you know say you speak under di anointing and authority of YAHUSHUA and yet dem reject you, dem insult you, and mocked you? Now you understand in a way wey you have not understand before. You see a man wey dem dey ready to ordain before di world, (11/2/03)as he dey boastof how him be homosexual and proud of it. You see as dem put am up as a spiritual leader behind church pulpit but ME, YAHUVEH, tell you dis, everybody wey agree with dis abomination, di people wey remain silent or even call demsef by di name of that denomination, your name no dey for di Lambs Book of Life. It was already predestined long ago. (Lev 18:22)

ME, YAHUVEH, first create Adam and Eve, as man and woman and dis na mockery of marriage and I, YAHUVEH, will not be mocked. All you people, pastors, spiritual and political leaders wey remain silent or change MY laws go feel di wrath of YAHUVEH in a way wey you never know before. Be not deceived I no decree homosexual marriage. How long will you continue to mock ME, YAHUVEH, America? Woe, Woe, Woe, be unto you America. You don do and go do wetin no country on di face of dis earth don yet do. I, YAHUVEH, no prophesy thru dis Woman Servant Elisabeth [Elisheva], say America ME, YAHUVEH, save di worst for last, for you. California, you no dey feel di heat of MY anger as I, YAHUVEH, dey fan di fires with MY breath and blow flames of fire on you. Phoenix Arizona I, YAHUVEH, no warn thru MY Prophets say you go burn, still how few even repent.

Your political leaders dey pass laws wey dey disregard ME, YAHUVEH, once again. Even as dem dey write dis Word dem dey debate when to remove di word ‘God’ commot from your currency, pledge, and to rewrite di constitution, as at di same time removing MY 10 commandments from public eyes. All those wey don do dis or wey no protest or no pray and weep against dis thing, make you know dis, say you have been tested as in Ezekiel 9. I, YAHUVEH, write di Ten Commandments for tablet of stone, now your hearts dey hard like a stone. You be a rebel before di foundation of di earth and you never change. All those wey no weep and protest against abortion, you be rebel also and you never change. And you can only change depending on di choice wey you make in di battle good vs. evil before di foundation of di world.

All those wey promote homosexuality, dey boast, dey display, dey join or teach others say dis na only another type of lifestyle, dey teach others say dem born dem dis way, dis na lie of satan and you wey refuse to repent you be rebel and you never change. You go reap wetin you don sow before di foundation of dis world. (Rom 1:24-32)

I AM YAHUVEH di Creator of creation. You rebels wey be like unto a Judas, you rebels dey worship di created things and worship created objects. You rebels refuse to obey ME, YAHUVEH, and YAHUSHUA before di foundation of di earth and now you refuse to obey YAHUVEH and YAHUSHUA today.

ME, YAHUVEH, have a warning to all di political and spiritual leaders wey refuse to speak out against and vote against wetin you know say MY Holy Scriptures don Condemn as abominations and sin. You don compromise with satan. You betray ME, YAHUVEH, before di foundation of di earth and you betray ME, YAHUVEH, now. Take your enjoyment now in your wealth and for everything wey you get becos truly that na di only enjoyment wey you go have for all eternity. Your next bed go be in hell and then di Lake of Fire where di worms go be your bed sheets and maggots go your blankets.

You worldly musicians satan don give you di gift of deceiving people for wetin is called music. ME, YAHUVEH, bless some souls wey I created with a beautiful voice and musical talents. When I give dis gift I intend am to be a blessing unto ME, YAHUVEH, then you betray ME, YAHUVEH, before di foundation of di world and now di majority dey use di gifts to glorify satan, to make souls fall to a spiritual sleep, to plant demonic spirits deep inside and to lead people astray with a hypnotic voice and a satanic beat.
Some of una wey call yoursef musicians no even realize wetin satan dey do and how satan don use you. If you no repent you go dance at di tune of satan’s feet and together with him you shall be tortured in di lake of fire wey dey oh so deep. Di suffering wey you no go fit begin to understand.

A warning to most actors and musicians, you sell your soul for di promise of satan’s fame and fortune and you signed satan’s contract and make a deal. Now your sinful lifestyles to di world as you dey display your body, dey boast and reveal am and homosexuality you no longer dey even try to hide and cover up. Mock now pay later becos you go feel MY, YAHUVEH’s Great Anger very shortly.
Know dis all of human creation, know say ME, YAHUVEH, and My Beloved SON YAHUSHUA, for OUR Thrones EVERYBODY shall bow and kneel. All souls were created and tested at di same time. Only di souls wey been dey loyal and wey fight against Lucifer before di foundation of di world now carry di redemption seal. Dis na di truth I dey use MY Daughter and Woman Servant to reveal, wetin satan don try to hide and cover up. All those wey get spiritual ears to hear and spiritual eyes to see go hear ME, YAHUVEH’s voice becos you are MY sheep. You no go any longer dey blinded to di truth. All souls wey be once be rebels go be again and remain spiritually deaf and blind and continue to follow satan’s path by swallowing satan’s lies.

To those of MY Children wey don prayed and weep and wonder why ME, YAHUVEH, allow dis abominations I remind you again say Judgment dey start for MY YAHUVEH house,. Study Ezekiel 9, which one you be? Di war between good vs. evil again dey play out on earth as e take happen for Heaven before di foundation of di earth. Every soul wey I create was tested.

Only if you dey loyal in di battle with Lucifer nain you go accept MY Son YAHUSHUA now on earth as MESSIAH/GOD. Di first battle na for di Spiritual realm in Heaven, now you dey battle satan and his servants now here on earth using YAHUVEH and YAHUSHUA’s spiritual weapons wey I, YAHUVEH, don give you in di Name of YAHUSHUA thru di shed Blood of YAHUSHUA.

ME, YAHUVEH, send MY Holy Ones to fight on top of hell, to fight against satan and everything wey no dey holy. To be a witness for di Glory of YAHUVEH and YAHUSHUA and to prove say MY Children are more than conquerors thru YAHUSHUA ha MASHIACH di Name and di Blood of MY only Begotten Son. Many people say dey care but how few dey prove say dem care. I tell dis thing to MY Woman Servant as she dey pray and ask ME why di majority of di people wey say dis ministry and di prophecies and teachings wey ME, YAHUVEH, don speak forth na blessing and yet many of dem no dey do anything to help to lift up di heavy load or to be a blessing in anyway.
I speak dis again thru her; you must put action behind your words. Make you no just only say you care, but prove say you care. Rebuke and warn those wey dey do abominations and love and support those wey dey put action behind MY Holy words. Faith without works is dead. Woe be unto a Creation wey no dey worship di Creator of all things. Only di Person wey dey mold clay pot get di authority to destroy di clay pot. Some vessels were created to bring ME Glory; some only dey good enough for destruction. Look around you, even di sun dey explodes with MY fiery rage like never before.

I send MY Holy angel to dis Woman Servant months ago with dis prophetic message. As MY Holy Angel speak am to her as he stand near her bed, she write dis prophetic message down where I share a secret wey I never tell until now. MY Holy angel tell her say now no be di time to release dis message na for an appointed time now na that time to reveal wetin been be close message. I tell MY secrets to MY Apostles and Prophets and everybody wey go listen.

ME, YAHUVEH, seal am up so that she no even fit read her own handwriting except one part wey say ‘MY greatest army no register here for earth but dem register for Heaven! (Rev 4:8,11:17,15:3,16:7) Dis Woman Servant I send her out now and now released her as Ezekiel 9 to seal with dis word to those wey go dey marked with di seal of protection and di fine linen garment wey dem wear stands for di righteousness of MY Son YAHUSHUA. Di appointed day na di day before a homosexual that is ordained from hell become a bishop for Episcopalian Church. I speak dis secrets and warn once again come out of di churches of Babylon, run out of di churches of Babylon.

* * * * * * *

As YAH take speak dis message thru HIS Prophet, na so dem take write am down on dis day 11/01/03 11:15 am 2:45 pm Given to dis Woman Servant Child of YAHUVEH and YAHUSHUA on Sabbath day (Sat.) during a fast I wake up praying and dis word come forth unexpectantly.
Apostle Elisabeth Elijah (Elisheva Eliyahu)