Prophecy 75, ME, YAHUVEH, Go Sanctify And Meet You Inside Your Sukkot!


Prophecy 75
ME, YAHUVEH, Go Sanctify And Meet You Inside Your Sukkot!

[I Command You to Keep and Honor MY Holy Days] Given to Apostle Elisheva Eliyahu
August 27, 2004

Dis na from Prophecy 105, YAHUVEH say to put dis up for all Prophecies from now on: I warn you a long time ago Elisabeth [Elisheva], make you no call dis Ministry after a man or a woman name.
Even before dis Ministry start, I put am for your spirit. Becos nothing wey dey here come from your hand.Nothing wey dey here commot from your mouth. Na from di Mouth of YAHUVEH dis take come out. Na from di Mouth of YAHUSHUA, your MASHIACH, na dis take come out.
Na from di Mouth of di RUACH HA KODESH, your IMMAYAH, na dis take come out. If to say na by your hand e for don fail long time ago. Na by di SHKHINYAH GLORY Wind
wey dey blow across dis earth, di HOLY Wind of Revival. No be by your breath, or e for don fail. Isaiah 42:8

For July 2010, YAHUVEH GOD also say to add di following as a warning to those wey dey mock:
But dem mock di Messengers of GOD, despised HIS Words,
and no take HIS Prophets serious, until di Wrath of YAHUVEH
arise against HIS People, till there was no remedy.

2 Chronicles 36:16

* * * * * * *

Prophecy Begins


Oh Treasure of MY heart, You not believe say ME, YAHUVEH, and MY Son YAHUSHUA go protect you as you observe dis Holy Time? I no dey able to keep you safe? Even in Jerusalem, where di danger for there dey great di Hebrew people make their Sukkots as it is written becos dem trust ME, YAHUVEH, to protect dem and I do.

Who you dey afraid of offending ME, YAHUVEH, or your neighbors? You really care wetin people go think of you more than wetin go please ME, YAHUVEH, and YAHUSHUA? You no know say MY People are called di special people, becos dem no dey move to di sound of dis world but to di sound of Heaven. Why you go dey ashamed of dis, MY little one, becos dis go be a witness unto ME for YAHUVEH’s Glory? Pray say make your neighbor take notice so that you can tell dem di story of why you build a Sukkot in remembrance of MY Word. Dis go dey pleasing unto me becos those wey do dis dey witness for ME before their neighbors and I ask you to do di same. How can you witness for ME and be an example of your faith if you hide your tent inside your bathroom?

Di Sukkot supposed to be outdoor where you can see di Sky. Di Jewish people no even realize why di Sukkot get opening in di roof. Na to fulfill di scripture “Look Up your redemption dey draw near for YAHUSHUA ha MASHIACH go come in di Eastern Sky” You no need to fear di enemies harming you becos ME, YAHUVEH, go bless and protect those wey be MINE and confound those wey think of demsef as wise, as dem dey ignore di ways of dis evil world and ignore di laugh of di enemies. I go laugh at those wey dey laugh at you in their time of trouble.

Create a Temporary shelter wey dey open to di Sky. Ask ME and I go lead and direct you how. Eat your food inside dis Sukkot and rest your head in MY, YAHUVEH, and YAHUSHUA’s loving arms. I go meet you there. For those wey say dem must work di jobs of dis world, I say unto you then sow that seed into di work of di Kingdom of Heaven and see if I no go pour forth a blessing so great wey go give you reason to praise ME, YAHUVEH, and YAHUSHUA. I put am upon your heart, MY Daughter Patricia, to ask dis questions and write dis Ringmaiden of YAHUSHUA so that she go share dis with others wey dey new to di Jewish Festivals and desire to fulfill dem also. You dey serve a MESSIAH wey don risen from death. You no supposed to do wetin HIM do also to honor and keep di Jewish Holy Days? Those wey that have been chosen to be di Bride of YAHUSHUA hear wetin MY Prophet dey write as ME, YAHUVEH, give her di words.
Wetin dey good enough for YAHUSHUA no dey good enough for those wey dey follow after YAHUSHUA ha MASHIACH? Blessings go come to you MY Daughter for obeying and writing Elisheva with di questions, becos now other people go learn along with you. Dis word is supposed to be shared to all with Spiritual eyes to see and Spiritual ears to hear. All di others remain deaf and blind as di evil pharaohs and Pharisees of dis land.

ME, YAHUVEH, give MY Babies, Bride, Chosen Ones and Elect, those wey dey feed on MY Spiritual Meat to eat and recognize ME, YAHUVEH, speak forth out of MY Woman Servant and thru her I give dis mandate to you. You are to celebrate all di Jewish Holy Days and di coming days of Sukkot as a reminder say you only dey live in a Temporary Dwelling place. Earth na your temporary dwelling place until you come home to Heaven. You are just a traveler wey just dey pass thru until you accomplish di job wey I don send you to earth to do. Destruction dey come to dis world, along with di destruction death and disease and weather disasters wey man wey dey play God go cause. You are to do di feast of Sukkot even if you never celebrate am before. You are to Keep all di coming Holy Days. Where your faith dey na there your Passover go be. You are to fast on Yom Kippur, by humbling yoursef before ME, YAHUVEH, and fast for di evil wey dey your land so you will be protected when death go visit MY enemies wey put demsef against everything wey dey Holy.

You are to remind yourself, as you build your temporary shelter wey dey so very weak, how any shelter wey man create, dey so weak. ordinary wind fit blow am over but when ME, YAHUVEH, and MY Son YAHUSHUA are with you in di midst of that weak shelter, even in your weak Temple wey you dey call your body, I AM easily able to protect those wey I call MY Babies, Bride, Chosen Ones and Elect.
Test ME, YAHUVEH, and see for MY Babies, Bride, Chosen Ones and Elect wey go do dis, see if I no go bless and protect you with a more stronger anointing, those wey dey continue to love, serve, obey and seek after ME, YAHUVEH, and YAHUSHUA ha MASHIACH.
Wetin dey good enough for YAHUSHUA to honor e no dey good enough for you? ME, YAHUVEH, put you for remembrance. You no dey worship and serve a Christian Messiah but instead YAHUSHUA was born from a Hebrew Virgin Woman on Hebrew land, he waka and minister signs wonders and miracles on Hebrew ground. YAHUSHUA keep di Torah and HE was without sin. YAHUSHUA minister as a Rabbi on di only true Shabbat (Sabbath).

YAHUSHUA no go preaching in di Temples on a Sunday. Those with Spiritual ears to hear, listen. All di others remain deaf. Becos di Sabbath na something wey no go end and for ever e go stand becos ME, YAHUVEH, create di earth in 6 days and on di 7th day ME, YAHUVEH, rest and commanded all humans to also rest. MY Son YAHUSHUA keep di Sabbath day Holy and HE is called di Lord of di Sabbath. HE be di example how to keep di Sabbath day Holy. MY Beloved Son YAHUSHUA was tortured and crucified with words wey dem nail above HIS head no devil or man can fit to remove am and YAHSUHUA die and rise again for Hebrew ground from a Hebrew tomb.
Having said all of dis thing, proving say YAHUSHUA na Jewish Risen MESSIAH, no follow di ways of di pagans and no keep di heathen festivals wey YAHUSHUA no keep. If e no dey for di Holy Scriptures, why be say you dey anger ME, YAHUVEH, and add to MY Words and dey teach say to honor di pagan days but to not obey di days wey, YAHUVEH, declare as Holy and something to be remembered just as dem take obey am in di time of old?

You dey invite ME to your man-made holidays and yet why be say you wey claim say you dey follow, serve, worship, obey YAHUVEH and YAHUSHUA dey make excuses why say dis na only for di Hebrew People? You no be Hebrew thru accepting MY Son YAHUSHUA’s Blood at Calvary, as na HIM alone become di Blood Sacrifice for your sins?

You no believe say HE dey live now in you thru di RUACH ha KODESH? To really know MY Son YAHUSHUA, you must get to know di Jewishness of your Risen MESSIAH. Why you dey insist on calling YAHUSHUA ‘Jesus Christ’ instead of by HIS Hebrew Name, YAHUSHUA wey na constant reminder to satan say YAH saves. Why you dey insist on twisting scriptures wey dey for Bible to make excuses why you no dey Honor di True Sabbath Day and keep am Holy before ME, YAHUVEH?

E really too much to set apart di time of Friday Sundown to Saturday Sundown and acknowledge dis as di Sabbath Day and keep am Holy? When you be no know any better you get di excuse, but after you don know di truth and you no allow di truth to set you free instead you dey say you no dey for under di bondage of di laws of old, which other commandment wey you want me to throw out just becos e no sweet you? Just becos other people may no understand, if you dey attend Sunday Church and no go there to tell di Pastor and congregation say dem dey practice error for not teaching di Jewishness of di Risen MESSIAH, then ME, YAHUVEH, call you a coward and I go hold you responsible.

I send you out to warn others and you compromise wetin you know to be true. Worship ME 7 days a week and gather together if you like but give YAHUVEH di Honor of especially acknowledging di Sabbath Day and keeping it Holy and rest from your labors on dis day and enjoy am with ME. Dis day no supposed to be a day of worry but of joy. Is this really too hard? I give you Holy Feast Days to feast and celebrate except di day of Yom Kippur, di Day of Atonement when you are to fast and remember di price wey YAHUSHUA pay for your sins. Is it really too hard for you to learn of di Hebrew Holy Days?

If I want I for chose for YAHUSHUA to be born from any other country but I, YAHUVEH, honor di Hebrew People by honoring their bloodline. You wey accept YAHUSHUA’s Blood transfusion now you no longer be gentile and make you no follow di gentile pagan ways or their holidays. Instead follow di Holy Days as I, YAHUVEH, don decree am to be a blessing unto you. I go hold you responsible for wetin you now know, wetin you do with am no be MY Daughter Elisheva’s [Elisheva’s] responsibility, her responsibility na to deliver you di words wey ME YAHUVEH, speak forth from her. Dis she don do now.

You go be a help to her or a hindrance? To those wey read dis and di other words wey ME, YAHUVEH, and YAHUSHUA don speak forth and have been blessed as dem learn from dis Apostolic Prophetic end time Ministry, yet no do anything to be a blessing back unto her and dis Ministry, you don become a hindrance and ME, YAHUVEH, go hold you accountable for making her job harder and di burden to be so heavy. How many of una ask her to lift your name before ME, YAHUVEH, and ask for ME, YAHUVEH, to bless dem and intercede for dem. As she dey do dis I, YAHUVEH, look upon di names wey she dey mention for prayer and I, YAHUVEH, take notice. Dis people take di time to offer sacrifices wey go be a blessing unto dis Ministry?

How ashamed I AM to see how only few dey offer to help in any way. Dem dey take di time to ask for blessings and yet no even do so much as ask wetin dem can do for her. Becos each time make you know dis, say every time wey she pray, “Please send us partners to help us in dis Ministry,” and you dey able to help her in some way and you refuse, dey make excuses, dis na how many of your prayers I no go hear when you ask ME, YAHUVEH. Each time wey you hear di needs of dis Ministry and you turn your ear deaf, and some people wey I don send to dis Ministry get di riches of dis world, and yet you turn your ear deaf to dis Apostolic Prophet of MINE, you make her to weep, so I shall make you to weep as I, YAHUVEH go deny your request wey you go bring before ME.

How many of una put your children for your wills or your spouses, family and yet no care about di Ministry wey feeds you? How many of you wey dey read dis now get di luxury of a job, more than one home, lands, property, antiques, boats, planes and salary wey you just dey save up for di sake of greed to satisfy yoursef. MY Word say, “Where your heart dey na there your treasure shall be?” You don show ME where your heart dey. Everyone wey dey led to dis Ministry can do something and yet how many no do anything. Why be say you so causally tip a waitress wey serve you physical food and you give nothing to di person wey suffers, to have di anointing wey I don give her to feed you dis Spiritual food. Wetin dey more value to you? Physical food wey go only satisfies you for few hours and then you go hungry again or Spiritual food wey you go always remember and enjoy, especially in times when you need to be delivered or encouraged.

Wetin go be your excuse when you stand before ME, YAHUVEH, in di future wey no dey very far from now? You have been warned; those wey bless dis Jewish Woman Servant no bless only her but ME, YAHUVEH, and MY Son YAHUSHUA. Elisheva na di one wey I call MY Elijah of New [in Hebrew, Eliyahu]. I, YAHUVEH, have send her to di Widows of Zarephath and dem no know. You wey refuse to help in dis worldwide harvest field you no get any financial needs now, but you will. I send Elijah of Old [for Hebrew, Eliyahu] to be a blessing to one widow, although di land was full of widows becos of di dryness and famine. I know in advance of a widow wey go need a blessing and wey dey willing to share her last meal with a prophet named Elijah [for Hebrew, Eliyahu] even though she believe say she and her son go eat di food and die. She lived and I financially bless her and her container of oil no run empty. I, YAHUVEH, desire to do di same for you. E no be accident say you don come to dis Ministry and you dey read dis words now.

I go bless you and protect you in ways wey you no go think of, when di time of destruction and testing come, if you go obey everything wey I, YAHUVEH, talk dis Day. Keep di Jewish Holy Days Holy before I, YAHUVEH. Remind ME on Passover as you celebrate and remove di leaven (everything with yeast like bread) from your houses as I take protect di Children of Israel as dem put di blood of di lamb on their door posts, how much more I go protect those wey have di Blood of YAHUSHUA covering dem and their houses. On Sukkot as you set up your temporary shelter, e go be symbol to ME how you dey depend on ME, YAHUVEH, to protect your Body, for inside your body nain your Spirit dey and MY RUACH ha KODESH, di HOLY SPIRIT, as you only be stranger to dis Temporary Shelter called earth and just dey passing thru to get to your Heavenly home called Heaven.

Lastly, those wey dey live in America, I don give dis MY Prophet a warning to give to you. I give her a command to also share a dream wey I give her and she go do am. I know those with di gift of discernment dey look at George W. Bush and you know say he get di form of Godliness but no Godliness for inside him. I, YAHUVEH, say to you, George W. Bush nain dey less evil of di two. You know wetin dey wrong with George W. Bush, yet he never compromise in some things, although dem dey pressure him to compromise his stand, as Vice President Cheney betray him again. Cheney no know shame and he dey defend his reprobate homosexual daughter just like his name says he is chained to di prince of darkness.

George W. Bush stand against abortion, partial birth abortion, stem cell research, filthy abominations unto ME which is homosexuality and same sex marriages. Make you no take am for granted George W. Bush go win di next presidential election, becos as I tell MY Daughter in a dream, if you stand by and no do anything and you no vote or intercede for prayer, di Democrats go win di next Presidential election and di blood go flow in dis land and di innocent will be in prison, becos dem go accuse dem of crimes wey dem no commit. John Kerry and his wife na servants of satan, make no mistake, and dem no go even pretend holiness. You have been warned. I warn you now John Kerry and his wife go make you regret say you no listen when I warned you thru dis Prophetic Woman Servant of MINE. Imagine di most evil and reprobate rejoicing on Election Day. Di wild animals wey dey for di white house now dey try to hide demsef but dem go tear of their own masks on dis day, dem no go get any limit to di evil wey dem go do and to di loss of freedom to those wey fear YAHUVEH and YAHUSHUA.

Make no mistake; dis go affect all religious freedoms, even di Moslems. All those wey dey serve a false god but desiring to be of a good character go regret say dem no do anything but stand by and watch. Those of una wey be prayer warriors, start now to insist say make your Pastors stop compromising and speak out no matter dey cost.

Di greatest mockery of MY Name yet go be wetin Ellen DeGeneres go do by di ultimate blasphemy to play ME, YAHUVEH, di God of Creation. She go pay with her soul for dis and all those wey take part in dis film. I, YAHUVEH, go send forth MY wrath on those wey call demsef di greatest to di smallest. Dis includes not only di Studio, Producers, Script Writers, Actors, wardrobe, caterers; make up artists, even the stand-in actors and actresses. I, YAHUVEH, go pour out MY Wrath on even di State wey dem do dis film. I, YAHUVEH, warn any advertiser I, YAHUVEH, go command MY Babies, Bride, Chosen Ones and Elect as well even those wey no dey serve nor obey MY Holy Word but know say there is a God YAHUVEH to fear, to protest and avoid and no to buy your products.
A woman wey dem dey call Ellen Degeneres go openly mock ME, by playing di Almighty God. She no only just be openly a homosexual but she be di first person for America to be embraced by di White House which included di President of di U.S.A., as dem have a dinner for her and her same sex partner wey she claim to marry. I, YAHUVEH, call Ellen DeGeneres, Ellen Degenerate. She be reprobate and she no know any shame as satan dey reward her with wealth and popularity becos she be the first to claim same sex marriage and no get any shame and she dey proud of her name. Start to protest and avoid every of their products and warn people wey go listen anyone wey watch dis film and listens to her mock ME, YAHUVEH, and no protest in fear go reap wetin she don sow

I prophesy thru MY Daughter Elisheva, and that prophecy dem don post am now for years for everybody to read [Prophecy 20], Ellen DeGeneres dey spoon feed di children and people di spirit of homosexuality while laughing about it. Becos of dis I, YAHUVEH, prophesy say she go be di first to taste di Boiling Black Blood Plague when she go beg to die as black blood go pour out from her mouth. All those wey dey involve in sexual sins go suffer dis end time plague. I, YAHUVEH, prophesy dis thru dis Woman Seravant of MINE becos I know wetin Ellen DeGeneres’ master satan go make her to do and that na to mock di Creator of all Creation.

* * * * * * *

Dem write dis word as YAH take speak am dis day of 8/27/04 thru dis Child, Warrior and Bride of YAHUSHUA ha MASHIACH Apostle Elisheva Eliyahu.

Dis na di 16th Anniversary of di Spiritual Weapon given to me called the ROD of YAHUVEH. You can read about dis on my testimony page, especially on di “Greatest anointing of my life in Maui Hawaii” BTW, as I dey write dis prophecy as FATHER YAHUVEH was giving it to me, I was attacked and an dis bee bite me. Di devil no dey happy with di posting of dis word and dey try to stop me with a bee is so silly, I just laugh.
Read di email from Patricia wey stirr up di anointing for dis word to come forth.